SUMEC FIRMAN GENERATOR 5000W
*FIRMAN Generator* — na silent diesel generator, the big orange box type.
*Wetin e dey use am for:*
Na for light. When NEPA take light, na this one go give you power.
- E dey power full house, shop, office — fridge, freezer, AC, TV, lights.
*silent type (e get that box wey dey reduce noise) — e no dey make loud noise like small I-better-pass.
- na that one people dey use for POS shop, barbing saloon, small business.
E get key starter, you fit move am with wheel for down.