My People, Original Palm Oil Don Land O!
This one na correct village palm oil, no be Lagos mix mix. The colour red well, e thick, e sweet, if you use am cook stew, your husband go lick plate!
No colour, no chemical, na pure palm oil wey dem press from fresh palm fruit.
We get for bottle, gallon, keg - any quantity you want. Price friendly and we dey deliver for Lagos sharp sharp!
Abeg come patronize your guy!