200a original knife switch - beast mode!
no be china fake wey dey melt! na original copper!
200 amps - carry full house, duplex, hotel
nepa to gen in 1 second - no stress
heavy duty - no spark, no burning
for oga wey want peace of mind for light matter.
alaba int'l - shed lighting and socket
delivery dey - lagos & everywhere
call/whatsapp now - price sweet!