ZK Folding Fan — ZX-2523
Small for eye, big for breeze!
*Foldable & Portable* — Fold am flat, put for bag, carry go anywhere
*Extendable Stand* — E fit tall like standing fan, e fit low like table fan
*Rechargeable* — No NEPA wahala, charge am use am for hours
*Adjustable Speed* — Low, medium, high — choose your breeze
*Quiet & Strong Wind* — E dey blow well, no noise
*USB Charging* — Charge with power bank, laptop, charger
Perfect for bedroom, parlour, office, shop, school & travel!