not your regular jeans
this jean nor dey shout, e dey speak class.
soft denim wey no dey scratch skin
thick, no fading, no tearing
fits you like e tailor am for your body
pocket deep - your iphone 16 pro max go enter with space
wear am once - people go ask "oga where you buy am?"
available: black, blue, ash
available in different sizes
favourite fashion world -
`
(serious buyers only)
we deliver worldwide. no scam zone.