High quality rolex chain watch automatic
comes with branded box & carrier bag
the real oga watch - no battery
this one na the original automatic rolex chain. e no dey use battery, e dey wind by itself once e dey your hand. heavy, solid, full stainless chain wey no dey fade. na the watch wey dey separate boys from men.
- brand: rolex
- type: automatic - no battery (self winding)
- chain: full silver stainless steel chain - heavy & solid
- dial: bold rolex crown dial + active date function
- movement: smooth sweeping second hand (not tick-tick)
- glass: strong crystal glass
- lock: original rolex lock
automatic na the highest grade. you go feel the weight and quality for hand. no be that light one.
perfect for: bosses, agbada, suit, wedding, office & gift
available as seen displayed you can message me on whatsapp070XXXXXXXX