Mko abiola way beside pinnacle shopping mall dugbe Ibadan
Closed
• Lit, Asa, 08:00-18:00
Omo poultry people!
Make una stop dey suffer for litter abeg.
This imported cage go make your work easy.
No more dirty birds
Egg go dey roll out itself
500 birds fit stay where 100 dey before
Price dey affordable. We fit install am for you too.
Call/WhatsApp me now070XXXXXXXX